Thursday 19 February 2015

SEE THE MISTAKE WEY DAILY TIMES MAKE AS DEN TALK SAY AMAECHI FINGER PATIENCE JONATHAN

One of the biggest newspaper for Naija daily times talk say Rotimi Amaechi Finger Patience Jonathan but no be that kind finger oooo.E mean say hin dey blame am for the wahala for rivers state and the tins wey disturb APC rally.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.