Thursday 19 February 2015

IGGY AZALEA DON TALK SAY SHE GO REST FROM SOCIAL MEDIA

See wetin una don cause.American rapper Iggy Azalea don talk say she go leave social media for sometime because of the way people dey yab am.Iggy tweet many things as she talk say if she continue with wetin una dey talk say she go turn to another person.Say you like her decision? 

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.