Friday 20 February 2015

MANY CELEBRITIES FOR FUNKE AKINDELE JENIFA'DIARIES

Funke Akindele a.k.a Jenifa don make her popular film turn to TV series as she dey do "Jenifa Diaries".The soap opera go many stars like Bankyw,Waje,Ali Nuhu,Amaechi Munagor,Alex Ekubo,Lota Chukwu,Wunmi Obe,Beverly Osu,etc.
The show go dey Africa Magic.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.