Saturday 6 December 2014

DEN DON GIVE D'BANJ QUIT NOTICE ---SEE FALLING HAND

See as koko master landlord dey fall my guy hand. PM News talk say person wey dey close to D'banj talk say in Landlord don give am quit notice. Den ta;l say in never pay in rent for some months now and the Landlord don talk say if in no pay in go drive am comot.
D'banj wwey don go twitter to deny the story talk say na lie. But wetin i wan ask be say why person like d'banj go dey rent house.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.