Saturday 25 April 2015

15 YEAR OLD RAPPER BOY-V YAB M.I, 2FACE,PHYNO, WIZKID FOR NEW SONG

Teenage rapper Boy-v for hin new song "I no be" yab almost all the top rappers and singers for Naija. M.I Abaga to Psquare to even Chidinma.
This boy get mind and na him be one of the upcoming artist wey go shock Naija this year. Boy-v dey BEMC entertainment and even though hin be 15 years old hin dey deliver wetin big people no fit do.
To see wetin hin talk about dem download the song.
 here 



E-more

4 comments:

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.