Saturday 4 July 2015

NAWA OOO....COVENANT UNIVERSITY STUDENT WEY GET ACCIDENT DON LOST HER MEMORY

I see the picture for Instagram. She be student for covenant University and she don lost her memory and according to the IG post she dey behave like small pikin as she no fit remember anything again. She bin dey the Choir for school. Abeg make una remember to pray for am. I  just dey feel for the parents.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.