Thursday 19 February 2015

NO PVC,NO COMMUNION, REV TELL MEMBERS

Uyo Man of God Rev.Uma Ukpai tell hin members, for Victory Cathedral fellowship. Hin talk am on Thursday say no communion for the ones wey never collect den permanent Voters card (PVC).
Hin talk say better naija person suppose don collect am and e no good.Hin talk say this election dey very important make person wey fit vote no vote.
How hin go know if den never collect am?

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.