Thursday 19 February 2015

ASA DEY GO TOUR ROUND EUROPE

ASA dey go tour around Europe from Germany to Spain to France to Switzerland and all around Europe. See more of the place where she dey go for her tour. She drop this picture on Twitter to announce her tour,the first show dey Berlin.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.