Thursday 19 February 2015

MISS NIGERIA INTERNATIONAL GO TOUGH FOR NEW PHOTO SHOOT

Ya!!! na Miss Nigeria international be that, Queen Sa'adat Bibire.She show her tough side for this new photo wey den call "bring out the man in you".Her new low-cut hairstyle also help this beauty goddess bring am out.Sa'adat wey win Nigeria international supermodel last October don launch her foundation wey she call Sa'adat Bibire foundation (SAAB).The foundation wey wan help disabled people and widows na part of her pet project.Sa'adat na him be the face of Lady Soft wey be one the brand ambassador for Nism.see pictures

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.