Thursday 19 February 2015

BUHARI SALUTE JONATHAN

APC candidate for next election. Gen Muhammadu Buhari don troway salute for President Goodluck Jonathan. This na after GEJ talk sag hin go hand over power to anybody wey win the election. Pres.Jonathan talk this tin after many people wan talk say Jonathan fit do wetin Babaginda do after June 12 1993 election.Buhari talk this tin for front of people wey come greet am from ECOWAS.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.