Friday 5 December 2014

CHAI!!! ABEG WETIN D'BANJ DEY WEAR

D'banj comot with some policemen today, see as in dey like clown. Even the Policemen dey laugh. see another photo


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.