Friday 5 December 2014

9ICE TALK SAY IN NO LOSE APC PRIMARIES

After News from sunnewsonline talk say 9ice don lose the APC primaries and say in no contest, 9ice don talk say na lie say in still
dey contest. In talk this morning say na lie wey people just dey talk to spoil wetin in don do since.
Abeg who make we believe?

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.