Friday 7 August 2015

WHICH TYPE OF DJ LAMBO YOU LIKE PASS?

 The ' Chocolate city music' artist and official DJ dey popular for her tom boy swagg but maybe after this Make-up transformation she go change her style. Make una just know, I prefer the new pass that tom-boy swagg.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.