Friday 7 August 2015

COLLABO? DAVIDO MEET U.S SINGER FUTURE

 Davido and American singer Future wey be Ciare former boyfriend and the papa of her Pikin fit release together this year. Future wey dey close to HKN gang as hin even host Davido manager, kamal Ajiboye birthday party. Peopl wey dey close to dem talk say Davido go fit do song with U.S singer. look another picture after the break.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.