Friday 7 August 2015

13 YEAR OLD BOY WIN LIL KESH FOR RAP BATTLE


I no fit stop to watch this Video this boy good! Lil kesh no too dey serious but hin still try and u go know say Oga na Oga. The boy na just 13 years old and hin name na Yung Tizzy, hin dey do the normal local rapper tin as hin dey rap for Yoruba. The two of dem dey NTA station where dem go do interview.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.