Friday 7 August 2015

OJUELEGBA NA THE BIGGEST SONG FOR AFRICA---- WIZKID


Hin dey talk about right now abi since african music history becaus I know some songs wey pass this Ojuelegba song. Our own D'banj ' Oliver twist', 2 face Idibia ' African queen', make I continue? 

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.