Thursday 6 August 2015

SUNDAY OLISEH WANT MAKE SUPER EAGLES PLAY GHANA NEXT MONTH


Super eagles don send offer to Ghana FA say dem wan play dem next month for London if Ghana go agree as friendly match between the two west african countries. Naija super eagles wan play the match around September 4-6 wey FIFA don give as Friendly match space. Super Eagles wan play the match after dem face Tanzania for the 2017 AFCON qualifiers. The last time wey Naija play Ghana for London the match end 0-0.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.