Thursday 6 August 2015

SO SINGER ORITSEFEMI DEY CHOP SNAKE MEAT


As time dey go we dey learn mre about our celebs dem and the latest one na say 'double wahala' songer Oritsefemi dey chop snake meat. Oritsefemi and hin guys catch this big snakes and the MSN gang leader yarn say hin go chop the meat of the snake as dem dey cook am. How many people fit chop snake?

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.