Friday 7 August 2015

PHOTO: YEMI ALADE SHOW HER CURVY BODY FOR NEW PICTURES


Yemi body don dey change as all her curves don dey comot and dem dey show wella. The 'tangerine' singer share this pictures from coke studio for Kenya. Look more pictures after the break.



No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.