Friday 7 August 2015

ADAMS OSHIOMOLE DEY LEAD THE GROUP WEY DEY INVESTIGATE GOODLUCK JONATHAN



FG don start to probe former Presido Goodluck Jonathan, Dr. Goodluck Jonathan as the National Economic Council, NEC  committee to manage the money wey dey excess from the account for Crude Oil and all the money wey dem come to the Naija government.


The head of the commitee na Edo state givernor, Comr. Adams Oshiomole go employ two international firms wey go torchlight the money wey the governement don spend and yes the torchlight matter go cover only Goodluck Jonathan government.

The torchlight go start from January 1, 2010 to June 1,2015 even though People's Democratic party(PDP0 don say make dem add former Presido Musa Yar'adua and Gen. Olusegun Obasanjo time for govrnment.
Dem don invite some departments and Agencies, MDAs and all the government agencies wey dey make money from all the ministries.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.