Saturday 8 August 2015

FORMER LAGOS STATE GOVERNOR RAJI FASHOLA SPEND N78M FOR WEBSITE


According to the news wey dey spread like fire for inside bush, former Lagos state governor Babatunde Raji Fashola spend N78M to upgrade the website of Lagos state Government. Fashola never reply whether the tin na true or na lie but many Naija people don go social media e.g Twitter to show how the tin dey vex dem. N78M to upgrade website, how much come be new one?

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.