Saturday 8 August 2015

FLAVOUR GIRLFRIEND ANNA BANNER DON BORN PIKIN?



Flavour girlfriend wey dey belle for the 'Gollibe' singer and former Miss Naija. Anna Banner don born for Flavour last week for Flavour, Even though Flavour or the mama of the Pikin never confam am sat she don born the gist don dey spread. The pikin some people believe say na baby girl as e go be Flavour 2nd pikin. The first one na from Sandra Okagbue wey born last year september. Anna dey U.S where many believe say na there she born the pikin.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.