Saturday 8 August 2015

LOOK PICTURES OF THE NAIJA 3,000 PEOPLE WEY CAMEROON DEPORT

 National Emergency (NEMA) don yarn say like 3,000 Naija people dey Naija border and after dem register dem before dem go fit go Mubi for Gombe state. Nawa how Cameroon go dey deport our people? Look more pictures after the break.





No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.