Sunday 12 July 2015

PHOTO: PETER OKOYE VISIT HIN FELLOW GLO AMBASSADOR COMEDIAN AY FOR HIN HOUSE THIS AFTERNOON

The two glo ambassadors meet today for AY house for Lekki this afternoon. Peter don dey look old, see as hin dey as if hin senior AY. AY dey enjoy this glo money o.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.