Sunday 12 July 2015

OLAMIDE DON RELEASE NEW FUNNY SONG---- LAGOS BOYS(SNEH), DOWNLOAD AM

This song go make you laugh, even from the artworksef, I no know for you but e make me laugh sha. Olamide no fit rest, hin don release new song wey hin call Lagos Boys.
Enjoy the song
download am

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.