Sunday 12 July 2015

FOOTBALLER BASTIAN SCHWEINSTEIGER AND GIRLFRIEND DON FLY GO MANCHESTER TO JOIN MAN UTD


 
Germany captain, Bastian Schweinsteiger go land Manchester today to join Manchester United for £15m from Bayern Munich. Tennis star, Ana ivanovic follow am arrive the manchester airport. Bastian na the first Germany player wey go play for Manchester United senior team. Bastain win world cup last year with hin country for Brazil.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.