Sunday 12 July 2015

WETIN B-RED DO UNA NOW?

Twitter now, don explode as people just dey yab HKN artist B-red, since hin announce hin collabo with singer, Akon. Make una pity the guy na.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.