Tuesday 7 July 2015

PEOPLE FOR OSUN STATE DO RALLY TODAY TO IMPEACH GOVERNOR AREGBESOLA


The people of Osun state today organise rally today for the state to impeach dem governor, Ogbeni Rauf Aregbesola. The people dey beg the state house of assembly to start the process wey dem go use  take impeach the governor. look more photo after the cut.




No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.