Monday 6 July 2015

NAIJA PEOPLE GO BEG US BACK FOR 2019---- PDP


The National Vice Chairman of PDP South-South Zone, Dr. Cairo Ojugbou, don yarn say Naija people go beg PDP make dem come back to power for 2019. According to Punch Newspaper, Dr Ojugbou yarn this one for the party zonal secretariat for Port Harcourt today while as hin dey yarn about wahala wey dey affect dem rival APC and the national Assembly. Hin yarn say the wahala for the APC show say the party no dey together and no get beta plan.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.