Monday 20 July 2015

MAMA OF ACTRESS JOKE SILVA DON DIE FOR THE AGE OF 89


Mama of Joke Silva, Dr. Silva wey be the third medical doctor for Naija don die. She die yesterday morning for the age of 89 after small sickness. She get the national award OON for 1979 and get many grand-pikin and pikins.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.