Monday 20 July 2015

FAN RETURN DAVIDO OBO GOLD NECKLACE WEY HIN LOST FOR MAMA AWARDS




This fan don tell Davido say hin go return the OBO necklace wey hin lost for last weekend MAMA awards. So we still get people like this?

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.