Monday 20 July 2015

PHOTOS: MANCHESTER UNITED PLAYERS VISIT CALIFORNIA STREETS AS PART OF DEM PRE-SEASON



The players wey dey dem pre-season training for America, collect free-time from dem coach Louis Van gaal to go around the streets. The players visit popular Coffee shop, Starbucks and dance some mexican music. David De gea wey fit go real madrid dey part of the players wey dey the celebration for the streets.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.