Tuesday 7 July 2015

LOOK THE PICTURES OF THE PEOPLE NAIJA ARMY ARREST FOR BOKO HARAM AFTER DEM RELEASE DEM

Naija oga for Army staff dem, Lieutenant General Kenneth Minima yarn say the people wey dem release na Women, pikin and men too. Hin no talk since when dem don arest dem. Look more pictures after the break
.




No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.