Monday 13 July 2015

KING OF TOGO! FOOTBALLER EMMANUEL ADEBAYOR DEY CHILL WITH HIN FRIENDS FOR HIN MANSION FOR TOGO


The Tottenham hotspur player wey hin coach don yarn say no say space for Adebayor for hin club no worry about wetin the man talk, as hin dey this picture dey chill with hin friends for Togo. Who dey put Togo flag pillow for dem chair?

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.