Monday 13 July 2015

LOOK THIS PICTURE OF SENATE PRESIDO FOR HAJJ FOR MECCA

The senate presido arrive the holy city on saturday and even though hin don complain about the Saudi arabia Visa policy and how dem dey treat Naija people, e be like say hin dey enjoy.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.