Monday 13 July 2015

ACTRESS MERCY JOHNSON DAUGHTER RESEMBLE HER MAMA NO BE SMALL


Her name na purity and as I dey look pictures from Nuella and Tchidi Chikere pikin dedication for church yesterday, I notice how purity resemble her mama too much. Na she dey middle in case you  never notice since. Her full name na Purity Ozioma Okojie and she go be 3 years old on the 30th of this year December.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.