Tuesday 21 July 2015

IK OGBONNA WIFE, SONIA SHARE PICTURE OF DEM ONE MONTH OLD PIKIN



Sonia sharethis picture for Instagram and e be like say the pikin don dey grow and yes! hin resemble Sonia pass IK but e fit change later.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.