Tuesday 21 July 2015

E NO CHANGE! CHARLY BOY SHARE THROWBACK PICTURE


Just look the earrings, Area father never even change at all. The pikin of Justice oputa wey everybody know as Charly Boy share this picture from hin still dey young and if you look hin eye well, you go see say hin put make-up too.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.