Tuesday 21 July 2015

SINGER ASA VISIT MAVIN RECORDS HEADQUARTERS, DEY DO SONG WITH DON JAZZY

 Asa visit Mavin Records headquarters  to see Don Jazzy and the Mavin records family. Look another picture from dem afternoon together after the break and I hear say she and Don baba J fit release something together.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.