Tuesday 21 July 2015

PRESIDO OBAMA MEET ROCHAS OKOROCHA AND OTHER DELEGATES


The U.S presido apart from hin meeting with Presido Buhari still siddon talk with the Naija delegates wey dey there like Okorocha, Oshiomole and other Naija people wey follow am go there. Look more pictures after the break.







No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.