Monday 13 July 2015

I DEY FOR RELATIONSHIP--- VECTOR


Olanrewaju Ogunmefun, wey una know as Vector tha viper don yarn about hin relationship status. I too know Naija fit confirm say vector don dey relationship with one girl for town. Vector last week when hin dey yarn with Hip TV confirm say hin get girlfriend for hin interview with dem. When Hip TV ask if hin dey relationship, hin reply;
' Yes, I am in a relationship'
 

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.