Friday 10 July 2015

COURT DON GIVE NYAKO AND SON BAIL



High Court for Abuja don give former Adamawa state governor, Murtala Nyako and hin son bail after dem pay 350 million naira each. EFCC charge am, hin son and two other men go court for 35 count charge.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.