Saturday 11 July 2015

FORMER RIVERS STATE GOVERNOR AMAECHI VISIT OGA PRESIDO MUHAMMADU BUHARI FOR ASO ROCK


This na the first time Amaechi dey go Aso rock since Presido Buhari enter power for May 29, 2015. Amaechi na one of the leaders of Buhari campaign for Presido for the last election.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.