Saturday 11 July 2015

BOKO HARAM RELEASE VIDEO AS DEM DEY SLAUGHTER PERSON HEAD

 This tin must stop! Boko Haram don release dem first video since dem join Islamic terrorist group, ISIS wey get the same name as ISIL. The group use this 10 mins video to show different things, first na the one wey dem dey use dey fight and shoot guns. The video come lead until where dem come capture the military officer, till dem kill am.
For the video dem yarn say dem don expand dem Caliphate to different West Africa countries. The Jihadi and Muslim for West Africa small small don join the Boko Haram group.





No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.