Friday 10 July 2015

SO BEAT FM OAP TOOLZ ONIRU DEY FLEXIBLE LIKE THIS?


Toolz share this picture from the gym with fitness trainer and rapper, Uzikwendu. I for bet my money say she no fit fo this tin, but she don prove me wrong.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.