Monday 13 July 2015

COOL FM OAP FREEZE SHOW PICTURES OF THE WOUNDS WEY HIN FORMER WIFE GIVE AM


Cool FM OAP freeze wey i tell una today yarn say hin former wife beat fight her former mother in-law in front of Freeze papa, don prove wetin hin dey talk. Today, hin share pictures from the different wound wey she give am. Look more after the break.

.





You go notice say hin no yarn whether hin fight am back.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.