Friday 10 July 2015

12 PEOPLE DIE AS PIPELINE EXPLODE FOR BAYELSA STATE YESTERDAY


Oil Company, Agip Oil lose 12 workers as dem Pipeline explode yesterday, July 9th for Bayelsa state as dem dey do inspection when the tin happen. Fire burn 3 other workers and dem dey hospital now. Investigations don start about wetin cause the fire. Make God help us o.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.