Friday 10 July 2015

POPULAR LAWYER FESTUS KEYAMO MISS 'SAN' RANK AGAIN

How dem dey give this tin sef? Today, Legal Practitioners’ Privileges Committee give ' SAN' titles to 21 Lawyers and for the second year, dem no give popular Lawyer, Festus Keyamo. This na the second year wey the EFCC Lawyer dey go the interview. According to the tori wey I hear dem first choose 50 Lawyers before dem pick the final 21.
Keyamo na one of the most popular lawyers for this country because of the kind tins wey hin dey talk and how dey yab government. Maybe next year hin go dey Lucky.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.