Tuesday 9 June 2015

SEE THE PICTURE OF THE MAN WEY DEY TREATHEN RAPPER MI ABAGA



 According to rapper MI wey hin real name na Jude Abaga this guy dey treathen  am with hin phone number and the rapper don yarn  say, hin dey go police today. But MI ask yourself how this guy get your number, check the people around you.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.