Tuesday 9 June 2015

BREAKING NEWS: PDP SUPPORT SARAKI FOR SENATE PRESIDENT

I
I just siddon for my house wey dey watch Channels TV when dem announce say PDP members for the two house of assembly dey support Bukola Saraki as Senate presido and Dogara for speaker of House of represenatives. You go remember say APC members choose Femi Gbajamiamila for Speaker of house of assembly. E don dey interesting now. More tori later.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.